Shatta Wale & Medikal – Why Always Me? Lyrics

Shatta Wale & Medikal – Why Always Me? Lyrics
Why Always Me?
Shatta Wale & Medikal
    Lyrics copied!
    Why Always Me? Album Art
    "Why Always Me?." - Shatta Wale & Medikal

    Album: Crossroads
    Track No: 02
    You no see say my fans no be fake?
    As you dey see me here so
    Only me and my God
    Me alone for cell 7, no visitor at all
    I say this God wey I dey worship, greater than all
    My fans be my peace oh so what be your war?
    All the things you dey do to me oh, them go do to you oh
    You dey make I turn to monster, monster
    Why always me?
    Why me why me?
    Why always me?
    Why me why me?
    Why always me?
    Why me why me?
    Why always me?
    Why me why me?
    Listen
    If I be arrogant, do you think I go fit get this plenty fans?
    Sɛ me ma meho so a, do you think I go get this plenty fans?
    Eno be today wey them tell me, say music no go help me
    Sometimes when I talk you for bɛɛshi
    You don't know God so bɛɛshi
    Ebi sad
    Why you dey want paint be black?
    Ebi sad
    What kind of life be that?
    When they talk and I talk them say hey
    Only me and my God everyday
    If we fall we go rise up again
    You no see say my fans all no be fake
    Why always me?
    Why me why me?
    Why always me?
    Why me why me?
    Why always me?
    Why me why me?
    Why always me?
    Why me why me?
    Them go give gaba
    Cut them off like a tin cutter
    Real bad man me I get kapa
    So you think say I go fall, you fool papa
    Sɛ wo maame ba ne mea nka ɛnyɛ wo dɛ?
    Mede ma hwehwɛ ma no koraa me ho nnyɛ no fɛ
    Aduu sumɔ akwadu opro sumɔ ngɛ
    You dey wait make I fall ɛnyɛ ndɛ bɔ me din ma me
    Long time DTB lock up the city
    Long time DTB lock up the city
    Why always me?
    Why me why me?
    Why always me?
    Why me why me?
    Why always me?
    Why me why me?
    Why always me?
    Why me why me?
    Long time DTB lock up the city
    Long time DTB lock up the city

    Writer(s): Samuael Adu Frimpong, Charles Nii Armah Mensah Jr. & Nurudeen Kassim.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Why Always Me?

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!