Lasmid & Tml Vibez – dlvr Lyrics

Lasmid & Tml Vibez – dlvr Lyrics
dlvr
Lasmid & Tml Vibez
    Lyrics copied!
    dlvr Album Art
    "dlvr." - Lasmid & Tml Vibez

    Album: Sweet Songs 4 You
    Track No: 10

    Ayy
    KIll them all

    [Verse 1: Tml Vibez]
    Gbemi debe, my shawty
    Trust me, na me and you, she say "Timi, ma tan mi"
    Hmm, ah
    If I stain wafomi, babe no dey take me joke
    She like to do me corny
    Gba-, gba-, gbaun ori mi wan korin

    [Pre-Chorus: Tml Vibez, Lasmid]
    Baby mama shey bayen
    Otiposu meta (Otiposu meta)
    Man no go sungba je, body sha lo matter (Body sha lo matter)
    If hmm no dey dun momi, mi o shey back to sender
    Water, water mi Aquafina
    Oshey gan-an, no go too far

    [Chorus: Tml Vibez]
    The babe no be Gokada, but she dey deliver (She dey deliver)
    When she call, I go pack my shoеs
    Say, "I go see una later" (I go see una later)
    If she try makе she run from me, I swear I go chase am (I swear I go chase am)
    Colour colour me, Power Rangers
    Tolani me wey get Range, ah

    [Post-Chorus: Lasmid]
    Girl I dey for you baby, bebe (Bebe, hmm)
    When you need me, I’m available
    She dey show me ass, oh ah
    And she dey put my songs for replay

    [Verse 2: Lasmid]
    Hmm, I’m a fucking baller (Yeah)
    I don find my gem (Yeah, yeah)
    And she no want no money
    And me, I thank God for her
    Wahala no go know you, my girl
    (Mmm, when I miss you, I dey do silly things)
    Mmm, when I miss you, I dey do silly things
    And she dey put my songs for replay
    I honour you more than gold
    Na sɛ ɛgye ta (Uh huh), mm-mm
    M’anhyɛ da, mm-mm-mm
    Come ride with me
    Wonti m’akɔfa asɛm aba oo

    [Pre-Chorus: Tml Vibez]
    Baby mama shey bayen
    Otiposu meta (Otiposu meta)
    Man no go sungba je, body sha lo matter (Body sha lo matter)
    If hmm no dey dun momi, mi o shey back to sender (Back to sender)
    Water, water mi Aquafina
    Oshey gan-an, no go too far
    [Chorus: Tml Vibez]
    (Ayy)
    The babe no be Gokada, but she dey deliver (She dey deliver)
    When she call, I go pack my shoes
    Say, "I go see una later" (I go see una later)
    If she try make she run from me, I swear I go chase am (I swear I go chase am)
    Colour colour me, Power Rangers (Oh-oh)
    Tolani me wey get Range, ah (KIll them all)

    [Post-Chorus: Lasmid]
    Girl I dey for you baby, bebe (Titi, hmm)
    When you need me, I’m available
    She dey show me ass, oh ah
    And she dey put my songs for replay (KIll them all)

    Writer(s): Lasmid, Tml Vibez.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    dlvr

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!