"AMEN." - OMAH LAY
(Mad!)
verse
I don′t listen to what they say
I trust my angels to cover me
All I want for the rest of my life is some peace of mind
Enough money to purchase anything wey I wan buy
So help me, God
chorus
Amen, amen, amen, oh, amen
Amen, amen, amen (so help me, God)
Amen, amen, amen, oh, amen
Amen, amen, amen, amen
verse
It's a very little something I want
More money for inside pocket
Say the thing wey be my own, make I no beg
Count my blessings every day, make I no forget
Whoa, whoa-whoa, whoa-whoa
No go let me block, my head, oh, I refuse, oh
Wetin dey kill ninja na too much over-skill, oh
Protect my step, brand new Louis Vuitton, oh
As I dey throw my leg, one by one, so help me, God
chorus
Amen, amen, amen, oh, amen (oh, no, no, no, no, no, no)
Amen, amen, amen
Amen, amen, amen, oh, amen (ah, la-la-la-la-la-la)
Amen, amen, amen, amen (so help me, God)
Amen, amen, amen, oh, amen (oh, oh, oh, oh, oh)
Amen, amen, amen
Amen, amen, amen, oh, amen (ah, ah, ah, ah, ah)
Amen, amen, amen, amen
Writer(s): Clemens Wardin, Maximilian Huschke, Michael Alagwu, Stanley Omah Didia.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
AMEN