Naira Marley, Zinoleesky & Vusic – Kowope Lyrics

Naira Marley, Zinoleesky & Vusic – Kowope Lyrics
Kowope
Naira Marley, Zinoleesky & Vusic
    Lyrics copied!
    Kowope Album Art
    "Kowope." - Naira Marley, Zinoleesky & Vusic

    Album: Kowope - Single
    Track No: 01
    I know I'm a star
    But I be like Osupa, ye Saheed kuro n'bẹ
    I know I'm a star but I be like Osupa
    Mo dẹ le kọrin mọju ti irinṣẹ mi o ba lana
    She don’t want no love, she just want that money
    Mo dẹ le kọrin mọju kowo ṣa ti pe
    Ye, kowo ṣa ti pe kowope ko le
    To be like Dangote
    Ni Naija ko le
    Be like dem dey craze
    Who wan look my face
    Dem go tie you up like lace
    Dem go bring you to my place
    Say she love me, ooh haa
    Ẹ maa jo, ẹ ma juru daadaa
    K'onilu ma lulu daadaa
    E maa jo, ẹ ma yọ, yọ
    If she loves me yes of course
    Yes of course she is one of us
    One of us is all of us
    All of us the same, same
    I’m a fucking star
    I no need to loud am
    You can check my lifestyle
    I spend it all
    I’m a fucking gangster
    I no fit to hide am
    You can check my balance
    It can’t be low
    Mi o ri anybody billionaire before I turn 30
    Mi o ri anybody my eyes don close can't see nothing
    Mi o ri anybody billionaire before I turn 30
    Mi o ri anybody my eyes don close can't see nothing
    Kowo ṣa ti pe kowope ko le
    To be like Dangote
    Ni Naija ko le
    Be like dem dey craze
    Who wan look my face
    Dem go tie you up like lace
    Dem go bring you to my place
    Say she love me, ooh haa
    Ẹ maa jo, ẹ ma juru daadaa
    K'onilu ma lulu daadaa
    E maa jo, ẹ ma yọ, yọ
    If she loves me yes of course
    Yes of course she is one of us
    One of us is all of us
    All of us the same, same
    I'm always bout my money yes of course
    They don’t know how I stay on course
    Ṣebi one of us is all of us
    But still dem wan kill the son of God
    Always on the road
    Them no know as I dey blow
    Dem no recognise my game
    But still all this people know my name, Zino, ah
    Mo ti pẹ gan-an lat'aye Lenovo
    Tell dem all the things dem no know
    She say boy let me be your kryptonite
    Make we see tonight
    Or make we see tomorrow
    Kowo ṣa ti pe kowope ko le
    To be like Dangote
    Ni Naija ko le
    Be like dem dey craze
    Who wan look my face
    Dem go tie you up like lace
    Dem go bring you to my place
    Say she love me, ooh haa
    Ẹ maa jo, ẹ ma juru daadaa
    K'onilu ma lulu daadaa
    E maa jo, ẹ ma yọ, yọ
    If she loves me yes of course
    Yes of course she is one of us
    One of us is all of us
    All of us the same, same

    Writer(s): Azeez Fashola, Azeez Oniyide & Igwe Victor Nnaemeka.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Kowope

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!