Dremo – Sweet Pain (feat. The Flowolf) Lyrics

Dremo – Sweet Pain (feat. The Flowolf) Lyrics
Sweet Pain
Dremo (feat. The Flowolf)
    Lyrics copied!
    Sweet Pain Album Art
    "Sweet Pain." - Dremo (feat. The Flowolf)

    Album: Codename, Vol. 2
    Track No: 11
    Ah wooo
    Opatapapapa malo pa me nw ma me kin pe olopa wa
    Abena abeg now ma pa me na
    Susana Susana ooo
    You get plenty stamina oh
    I wan run but she kana
    O je kin ma ginger oooo
    Wen me say me ni gba ooo
    Laiye layie ooo until you
    Say gaaga, e dey pain me oo gaga
    Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
    Say gaga, e dey pain me oo gaga
    Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
    See wetin she dey use dey wake baba
    Set awon mercy wey no get fake baka
    'Cause the level wey dey your back na overload and
    On a low I no know as you dey use am take waka
    Calabar girl it no dey tire am
    Make she work for me no be say she be bad employee I go lyk to fire am
    And I hear say your bigger meat is sweet in the middle
    Jen je be
    Say gaaga, e dey pain me oo gaga
    Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
    Say gaga, e dey pain me oo gaga
    Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
    Opatapapapa malo pa me nw ma me kin pe olopa wa
    Abena abeg now ma pa me na
    Wetin I dey use dey wake mama she won die
    Because e long e pass Anaconda
    I be the guy with third leg for under
    Hitler, oya hit am fender to bumper
    Energy god e no dey tire me oh
    If Dotun dey f up you better hire me oh
    I no get time to be speaking in riddles
    I hear say your bigger meat is sweet in the middle
    Je'n je be
    Say gaaga, e dey pain me oo gaga
    Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
    Say gaga, e dey pain me oo gaga
    Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga
    Susana Susana ooo
    You get plenty stamina oh
    I wan run but she kana
    O je kin ma ginger oooo
    Wen me say me ni gba ooo
    Laiye layie ooo until you

    Writer(s): Dremo.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Sweet Pain

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!