Yungtee – Jesus Birthday (feat. Bhadboi OML) Lyrics

Yungtee – Jesus Birthday (feat. Bhadboi OML) Lyrics
Jesus Birthday
Yungtee (feat. Bhadboi OML)
    Lyrics copied!
    Jesus Birthday Album Art
    "Jesus Birthday." - Yungtee (feat. Bhadboi OML)

    Album: Jesus Birthday (feat. Bhadboi OML) - Single
    Track No: 01
    Awudah
    Badderman
    Omoola lilkay
    Shawty be lil please don't leave me
    And I be like bitch please don't kill me
    The lord is your billings
    You hurting my feelings
    Odun yi matun tin lo and I never pull up
    Shey make I start to dey sell cocaine?
    Abi make I sell one of my kidney?
    No, yahoo nikan lole se
    Han
    Abi make I start to dey sell weed?
    No, NDLEA fit dey chase me
    Abi
    What if I start to dey steal flour make I go sell am for the nearest bakery
    Abi make I use person pikin do ritual?
    On my whatsApp make I use my number six viewer
    Abi
    Tinba lo loyan toba bounce back at the end of the day on my own sha ni mowa
    Oda bi jesu onise birthday lodunyi odi odun tonbo
    Adiye ti morobi mapa gan tin show Sturborn
    Onse mi bi ki fi naija le kinsalo london

    Writer(s): Adegoke Qudus & Alade Quwam.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Jesus Birthday

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!