There's gold on my wrist and neck
Gold on my wrist and neck, wrist and neck
Gold on my wrist and neck

On my wrist and neck
Oh, yeah, you know this shit disturbing
I pull up and dem haters getting angry
Only fit to see me where the bar dey
Paper gather really need a bandage, yeah
Shawty looking like she pampam
Omo no be today we dey bang bang
You ain't with the shit so you cannot hang
Mehn, I'm pulling up with the gang gang
And you dey ball other **** dey jonzing
Tell the dealer make he bring the stones in
I be a bad bony for the check and you know
Young **** need karats on the neck, oh, yeah
There's gold on my wrist and neck
Gold on my wrist and neck, wrist and neck
Gold on my wrist and neck
Gold on my wrist and neck, wrist and neck
There's gold on my wrist and neck
Gold on my wrist and neck, wrist and neck
On my wrist and neck
I be the guy wey dey bring the vibe with dem other guys
We dey chill, we dey organize, we dey colonize
We dey ball, we dey legalize from the other side
But they no fit to kill the vibe, we dey run the vibe

Fine fine bobo, If I do say
Bars coming off the top like a toupee
I be in her mouth like toothpaste
Tell you coming for my spot, you go too tey
Going bang bang on a Tuesday
Got your Shawties searching for my new bae
See me coming through, what do you say?
New whip, new chain, but I no be new slave
There's gold on my wrist and neck
Gold on my wrist and neck, wrist and neck
Gold on my wrist and neck
Gold on my wrist and neck, wrist and neck
There's gold on my wrist and neck
Gold on my wrist and neck, wrist and neck
On my wrist and neck
I be the guy wey dey bring the vibe with dem other guys
We dey chill, we dey organize, we dey colonize
We dey ball, we dey legalize from the other side
But they no fit to kill the vibe, we dey run the vibe
I be the guy wey dey bring the vibe with dem other guys
We dey chill, we dey organize, we dey colonize
We dey ball, we dey legalize from the other side
But they no fit to kill the vibe, we dey run the vibe
Bring it back one time
I be the guy wey dey bring the vibe with dem other guys
Organize, we dey colonize
That's right on your side, yeah
Writer(s):
Martin O. Alejo & Damian Olusegun Alejo.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders.
No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.