Ugoccie & Phyno – Breakfast Lyrics

Ugoccie & Phyno – Breakfast Lyrics
Breakfast
Ugoccie & Phyno
    Lyrics copied!
    Breakfast Album Art
    "Breakfast." - Ugoccie & Phyno

    Album: Breakfast - Single
    Track No: 01
    Endeetone D'Beat Lord
    You say pack and go
    Me I'm not enough
    And you no really send me
    You only want to shag me
    Tomorrow you find me come
    Carry your drama come
    Sị mụ gbaghara love o
    Small thing, you go find fault
    No, no, no, no
    I no fit to do again
    Better, better, better
    Make I see you later, later
    No, no, no, no
    I no fit to do again
    Better, better, better
    Make I see you later
    Ị makwa na ife dị na love o
    Ọ dịkwa tough o
    Breakfast no be your mate
    Everybody must chop o
    Ife dị na love o
    Ọ dịkwa tough o
    Even if you too strong
    Everybody must chop o
    Na person wey dem chyke dey form pass
    Yeah, enwee m plans, big plans to love you
    No believe say for this life I go hurt you
    Ị kpọọ na Facetime, jụọ mụ say I trust you
    Say the distance feel say I don lost you, woh
    For Instance, mụ na gị ji the whole city
    Rapụ ndị mmadụ, and we go solve am, hopefully
    Fa na-akọzi na anyị akụsago woefully
    Fa na-agba anyị query, na akụkọ anyị bụ old story
    Yeah
    Neenụ, neenụ
    Abụbee m onwe m since you left me
    Chaa chaa
    Ị makwa na i bi n'isi mụ rent free
    Why not?
    Maka m chaalụ ọnwụnwa wey dem tempt me
    I nee m anya, sị na men are scum
    Ị hangịa call
    Kpọọ gị twenty minutes ka m tryịa luck
    I jee kpọta defense gị, packịa bus
    Negodi anya n'azụ before ị lockụa door
    Ị makwa na ife dị na love o
    Ọ dịkwa tough o
    Breakfast no be your mate
    Everybody must chop o
    Ife dị na love o
    Ọ dịkwa tough o
    Even if you too strong
    Everybody must chop o
    Na person wey dem chyke dey form pass
    Onye e melụ ị fụ na ọ bụzi badass
    You cover bad mind with filter
    With fake love and the cheap lies
    It's alright, 'cause I'm alright
    Everything mege, but it's alright
    Make everything dey for the past
    Even if e no fine, I dey fine, I dey fine
    No, no, no, no
    I no fit to do again
    Better, better, better
    Make I see you later, later
    No, no, no, no
    I no fit to do again
    Better, better, better
    Make I see you later
    Ị makwa na ife dị na love o
    Ọ dịkwa tough o
    Breakfast no be your mate
    Everybody must chop o
    Ife dị na love o
    Ọ dịkwa tough o
    Even if you too strong
    Everybody must chop o
    Ị makwa na ife dị na love o

    Writer(s): Ugochi Favour Anosike t/as Ugoccie & Chibuzo Nelson Azubuike t/as Phyno.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Breakfast

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!