The Flowolf – On A Jay (feat. Mayorkun & Dremo) Lyrics

The Flowolf – On A Jay (feat. Mayorkun & Dremo) Lyrics
On A Jay
The Flowolf (feat. Mayorkun & Dremo)
    Lyrics copied!
    On A Jay Album Art
    "On A Jay." - The Flowolf (feat. Mayorkun & Dremo)

    Album: On A Jay (feat. Mayorkun & Dremo) - Single
    Track No: 01
    I am the flowolf
    I'm on a jay
    I no know wetin dey sup last night
    No fit remember wetin I talk
    'Cause I was on a jay
    You need make up your mind right now
    Ko ma lo filokulo lo mi
    Pele Mary Kay
    You no know wetin I talk
    You need to stay on your lane
    You cannot walk in my shoes
    I'm on a jay
    Ah-ooh, just imagine 2020 still dey fresh
    Ta lo le se?
    Omo guys, shey naso e be when una dey start?
    As in everybody want this or that
    Omo na pa o, dem no understand
    So so kill dem wan kill me
    Since we give them how far
    No be everybody you fit reply
    Normal P una go soon no understand no be your guy
    Omo na lie the guilt tripping
    Omo na die like Eva don dey whine
    No vex na, how your side?
    Omo I dey
    But I don dey 'cause I'm on a jay
    But any which way
    Can't count how many shows we don play for Inter-state
    Wey rest of the money promoter no go pay
    For 2016, na David house we day
    And for my hand, nothing really too dey dey
    You no the bill, all your Ps dem know the queue
    Them dey form to collect tarizo inside my room
    But we dey ball, Obafemi self dey play
    Everybody head no be the same o
    O wa fun wo nodding Zinedine Zidane
    Ran wo le ti, I go tailor anybody for the day
    'Cause I'm on a jay
    I no know wetin dey sup last night
    No fit remember wetin I talk
    'Cause I was on a jay
    You need make up your mind right now
    Ko ma lo fi lo Ku lo lo mi
    Pele Mary Kay
    You no know wetin I talk
    You need to stay on your lane
    You cannot walk in my shoes
    I'm on a jay
    Ah-ooh, just imagine 2020 still dey fresh
    Ta lo le se?
    I am the flowolf

    Writer(s): Mayowa Adewale, Raymond Aboriomoh & Folarin Elemide.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    On A Jay

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!