Spyro & Phyno – Shutdown Lyrics

Spyro & Phyno – Shutdown Lyrics
Shutdown
Spyro & Phyno
    Lyrics copied!
    Shutdown Album Art
    "Shutdown." - Spyro & Phyno

    Album: Shutdown - Single
    Track No: 01
    Dollar for my hand
    Diamond on my wrist
    Prada on my feet
    Steady rocking Louis V
    Every time I pull up with my gees
    Oh my God we don shut it down
    As a kid mama tell me say I be starboy
    Prophet tell her say ogo yen loud gan (Loud)
    So I think say e go easy (Go)
    Oju eni ma la, oju e ni ma la ri o
    So I enter industry like gbagaun gbagaun break is over
    Me I think say I go blow with all the ginger
    Cos everywhere I go, they tell me say I too sabi
    Why I never blow?
    Me sef I no sabi
    Say
    So I shout holy ghost
    Save my soul
    Give me lamba, make I blow
    See me so
    My mates don go
    This December, I wan do shows
    I don blow na dem sabi
    What will be will surely be
    I dey on fend anybody
    Cos e don surely sure for me
    Cos I get
    Dollar for my hand
    Diamond on my wrist
    Prada on my feet
    Steady rocking Louis V
    Any time I pull up with my gees
    Oh my God we don shut it down
    Dollar for my hand
    Diamond on my wrist
    Prada on my feet
    Steady rocking Louis V
    Every time I pull up with my gees
    Oh my God we don shut it down
    I came from nothing to something
    Pray to God make my time luo
    I want to feel among
    Eziokwu kam na ekwu o
    So I face my fears
    Na blood and sweat and tears
    Nobody answer me, be like say nobody care
    Ah
    Mpa na imelu nka
    I'm now a biggie man
    From rag to riches now
    E be like cinema
    I'm up like celling fan
    The boy is chilling now
    Show them God no be man
    I'm the biggest thing In town
    Yeah, the biggest fish in town
    Ebum uzo adirom ekpe azu
    Nwoke na elizi ife nwelu anu
    Ghetto boy nozi na ikpo aku
    Yeah, ifu ife jam o
    Fa amakwusi ife chukwu plan o
    Mebe Ifem n like
    Enwerom yawa no wahala for my side
    Buy the mall ona eko far when I take get the mind
    Bank alert kita money no fit fall my hand
    New currency inwe emergency call the boy on time
    Kpo the boy on time I gat dollar for my hand
    Dollar for my hand
    Diamond on my wrist
    Prada on my feet
    Steady rocking Louis V
    Any time I pull up with my gees
    Oh my God we don shut it down
    Dollar for my hand
    Diamond on my wrist
    Prada on my feet
    Steady rocking Louis V
    Every time I pull up with my gees (Gees)
    Gees and Spy e done shut it down
    Dollar for my hand
    Diamond on my wrist
    Every time I shut down when I pull up with my gees
    Prada on my feet, steady rocking Louis V
    Anywhere we enter, we know them all there know we

    Writer(s): Oludipe Oluwasanmi David & Chibuzo Nelson Azubuike.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Shutdown

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!