Shoday – You Lyrics

Shoday – You Lyrics
You
Shoday
    Lyrics copied!
    You Album Art
    "You." - Shoday

    Album: Brkfst - EP
    Track No: 06
    Mayador
    (It's the billion boy)
    Shoday, oh
    Yeah, yeah
    I say, "Men, I thank God for growth"
    Many wey don die, many wey don fold
    I still stand on ten toes, I no dey fear, I no fit gentle o
    Nígbàtí kó si owó yẹn lapo, àá dúpẹ pe aya'wo Lapo
    That money long, e full the bag o
    No be juju, na just miracle o
    Where I for dey if e no be for You?
    I for dey for trenches, make I no see money
    Where I for dey, dey if e no be for You-You?
    I for dey beg enemies, make them give me food
    Olo-lo, lo-lo, lo-lo-lo, lo
    O ṣe, Jehova (o ṣe, Jehova, ah)
    Thank You, Jehova (thank You, Jehova)
    Thank You, Jehova, ah
    Olo-lo, lo-lo, lo-lo-lo, lo
    O ṣe, Jehova (o ṣe, Jehova) (lo-lo-lo)
    Thank You, Jehova (thank You, Jehova) (lo-lo-lo)
    Thank you, Jehova, ah (l'Èkó)
    Olo-lo, lo-lo
    You know say na Balenciaga wey I put for lip
    My eyeglass go dey see success
    I wear grace, them dey call am shirt
    Formatic, onano automatic
    I get like semenkwe for aza
    Anything I want, na em me I go buy
    Reminiscing days I no fit afford am
    Now, mo d'èeyàn Reminisce, Alága
    It is hard for somebody that knows nobody to be somebody
    Without help from anybody
    Oh my Lord, You don show mercy, You don show mercy
    Where I for dey if e no be for You?
    I for dey for trenches make I no see money
    Where I for dey-dey if e no be for You-You?
    I for dey beg enemies, make them give me food
    Olo-lo, lo-lo, lo-lo-lo, lo-lo
    O ṣe, Jehova (o ṣe, Jehova)
    Thank You, Jehova (thank You, Jehova)
    Thank You, Jehova, ah
    Olo-lo, lo-lo, lo-lo-lo, lo-lo
    O ṣe, Jehova (o ṣe, Jehova) (lo-lo-lo)
    Thank You, Jehova (thank You, Jehova) (lo-lo-lo)
    Thank you, Jehova, ah (l'Èkó)
    Olo-lo-lo, lo-lo
    Semenkwe for aza
    Anything I want, na em me I go buy
    Reminiscing days, I no fit afford am
    Mo d'èeyàn Reminisce, Alága, Alága
    Alatula
    (Singer Mixticks)

    Writer(s): Shodade Solomon Segun.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    You

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!