Sean Tizzle – Sure for You Lyrics

Sean Tizzle – Sure for You Lyrics
Sure for You
Sean Tizzle
    Lyrics copied!
    Sure for You Album Art
    "Sure for You." - Sean Tizzle

    Album: Dues
    Track No: 08
    Sean Tizzle
    Wa wa wa wa wa ah
    Yeah

    Oya baby no waste time
    Baby make you no dey take time
    You remind me of a girl that I used to know
    Girl we can make time
    Girl we can make time for playtime
    I'll do anything for you
    I go let it show

    For you a table for two
    Call my number plus 2
    234 na for you
    For you a table for two
    Call my number plus 2
    And you know that e sure for you

    Oya baby girl make you no leave me (For you)
    If you leave me girl I go die (For you)
    Na you wey getti my heart
    And you know that e sure for you
    Oya baby girl make you no leave me (For you)
    If you leave me girl I go die (For you)
    Na you wey getti my heart
    And you know that e sure for you

    For you
    All for you
    For you
    All for you (E sure for you)
    And you know that e sure for you
    For you
    All for you
    For you
    All for you (E sure for you)
    For you
    All for you
    For you
    And you know that e sure for you

    Asampete Oginigi
    Nwanyanma Oginigi
    If I vex you forgive me
    E go hurt my heart if you leave me
    Asampete Oginigi
    Nwanyanma Oginigi
    If I vex you forgive me
    E go hurt my heart if you leave me
    Girl it's not the first time I'm falling for you
    Labe igi orombo
    Girl it's not the first time I'm falling for you
    And you know that e sure for you

    Oya baby girl make you no leave me (For you)
    If you leave me girl I go die (for you)
    Na you wey getti my heart
    And you know that e sure for you
    Oya baby girl make you no leave me (For you)
    If you leave me girl I go die (For you)
    Na you wey getti my heart
    And you know that e sure for you

    For you
    All for you
    For you
    All for you (E sure for you)
    And you know that e sure for you
    For you
    All for you
    For you
    All for you (E sure for you)
    And you know that e sure for you

    Writer(s): Oluwaseun Morihanfen.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Sure for You

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!