Oritse Femi – Them Go Fall Lyrics

Oritse Femi – Them Go Fall Lyrics
Them Go Fall
Oritse Femi
    Lyrics copied!
    Them Go Fall Album Art
    "Them Go Fall." - Oritse Femi

    Album: Elewon(Flog Politicians)
    Track No: 02
    Yes
    Okay

    Okay now
    Oxidation
    You cannot wish
    Oxidation
    No way
    You be wish today abi
    Your man could not give what belong to Caesar to Caesar
    You all make him pack up and run
    Because dem no pack up and run
    Because fire burn

    Enemy wey dey pursue me (Dem go fall)
    Enemy wey dey pursue me (Dem go fall)
    It na for my family (Dem go fall)
    It na for my own body (Dem go fall)
    Enemy wey dey pursue me o (Dem go fall)
    Enemy wey dey pursue me o (Dem go fall)
    It na for my family (Dem go fall)
    It na for my own body

    Oya o enemy plan, enemy fail o
    Dem no get mad o, everyone go pay
    Enemy plan o, enemy fail o
    Dem no get mad o, everyone go pay
    Whether you dey humble or you dey do do good o
    You cannot satisfy the one people
    Whether you dey humble or you dey do do good o
    You cannot satisfy the one people

    Papa go make you think am for them o (Change am)
    I say make you think am for them o (Change am)
    Everything wey dem want make am follow (Change am)
    Say I no know tomorrow (Change am)

    Oya oya think am for them o (Change am)
    I say make you think am for them o (Change am)
    Everything wey dem want make am follow (Change am)
    Say I no know tomorrow
    Shey baba people wey dem want make we suffer
    Dem never know baba dey our side
    Baba people wey dem want make we suffer
    Remember say baba dey our side
    Oso wa tele da, o si wa tele wu
    Remember say baba dey our side

    Oso wa tele da, o si wa tele wu o
    Remember say baba dey our side

    Papa go make you think am for them o (Change am)
    I say make you think am for them o (Change am)
    Everything wey dem want make am follow (Change am)
    Say I no know tomorrow (Change am)
    Oya oya think am for them o (Change am)
    I say make you think am for them o (Change am)
    Everything wey dem want make am follow (Change am)
    Say I no know tomorrow

    They turn the muscle wey make the remedy wey to be there for me
    But baba no care o, he no dey sleep
    Remedy remedy remedy remedy be there for me
    But baba no care o, he no dey sleep
    Enemy plan, enemy fail o
    Dem no get mad o, everyone go pay

    Enemy plan, enemy fail o
    Dem no get mad o, everyone go pay

    Enemy wey dey pursue me (Dem go fall)
    Enemy wey dey pursue me (Dem go fall)
    It na for my family (Dem go fall)
    It na for my own body (Dem go fall)
    Enemy wey dey pursue me o (Dem go fall)
    Enemy wey dey pursue me o (Dem go fall)
    It na for my family (Dem go fall)
    It na for my own body

    Oya o enemy plan, enemy fail o
    Dem no get mad o, everyone go pay
    Enemy plan o, enemy fail o
    Dem no get mad o, everyone go pay
    Whether you dey humble or you dey do do good o
    You cannot satisfy the one people
    Whether you dey humble or you dey do do good o
    You cannot satisfy the one people

    Papa go make you think am for them o (Change am)
    I say make you think am for them o (Change am)
    Everything wey dem want make am follow (Change am)
    Say I no know tomorrow (Change am)
    Oya oya think am for them o (Change am)
    I say make you think am for them o (Change am)
    Everything wey dem want make am follow (Change am)
    Say I no know tomorrow

    They turn the muscle wey make the remedy wey to be there for me
    But baba no care o, he no dey sleep
    Remedy remedy remedy remedy be there for me
    But baba no care o, he no dey sleep
    Enemy plan, enemy fail o
    Dem no get mad o, everyone go pay

    Enemy plan, enemy fail o
    Dem no get mad o, everyone go pay

    Enemy wey dey pursue me (Dem go fall)
    Enemy wey dey pursue me (Dem go fall)

    Orisha Femi (Dem go fall)
    Your enemy plenty (Dem go fall)
    But I na for my family (Dem go fall)
    I be na for my body (Dem go fall)

    I be na for my compound (Dem go fall)
    I be na for my city (Dem go fall)
    I be na for my island (Dem go fall)
    I be na for my company (Dem go fall)
    I be na for my business (Dem go fall)
    I be na my remain (Dem go fall)
    Make them leave me (Dem go fall)
    If una no leave me (Dem go fall)
    If una no do (Dem go fall)

    If una want (Dem go fall)
    Abe abe iya mari (Dem go fall)
    Abe abe shelemi (Dem go fall)
    Orisha Femi (Dem go fall)
    Orisha Femi (Dem go fall)
    If they want catch you (Dem go fall)
    If they no leave you (Dem go fall)

    Ha ha ha
    Dem go fall

    Dem go fall

    Dem go fall

    Writer(s): Oitsefemi Majemite Ekele.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Them Go Fall

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!