Huh Huh
Don go
Musical taliban number one
It nayobii agian hun hun hun hun hun
Wemee
Le le le uh uh
Eh eh eh eh
Baba carry me dey go
Eledumare carry me dey go
Anywhere I go baba carry me dey go oooo
Enemy plenty
Baba no let me kolo ayi
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo
Nyoriyo carry me dey go chai
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo
Nyoriyo no let me kolo
Sometimes I dey wonder wetin man go do
Enemy plenty
Na wetin nayobii go do
Some seat down for corner
Them they talk about me
Them said i do this and do that
Put yourself for my shoes
Baba buga won them wan kill me
Edumare Buga won
Them wan take my talent
Baba buga won them say you no go sale
Edumare Buga won
Baba carry me dey go
Eledumare carry me dey go
Anywhere i go baba carry me dey go oooo
Enemy plenty
Baba no let me kolo ayiii
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo
Nyoriyo carry me dey go chai
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo
Nyoriyo no let me kolo
Lord i give my life to you
Na your hand I dey o eh eh
As them throw me their juju
They try to block my way
Protect me from the bad frenemies o ah eh
Pretenders wey dey stab person for back
Ndi iwe ka nku amaazi onye aneze
Egwu uwa tugbenumo e no dey safe again
When i broke them go talk
When i rich them go talk
If i sick them go talk
I do this them go talk
I do that they go talk
Wetin man go do o
Wey people no go yarn
Wey them no go chuk nose oh ah
Each and every day I dey hustle
I dey make my pay I no dey look Uche face
I no care wetin people them dey talk
Elenu lo lenu re ko ma soro lo lo lo eh eh eh eh
Oritseee mi mo pe o
Laiye tawa yio olori o londu ori re
I say do your thing make I do my thing
Make your pay make I make my pay
Everything just dey go suuru serere
Put your hope on god
In him i only trust
One day everything go
Surely work
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo
Nyoriyo carry me dey go chai
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo
Nyoriyo no let me kolo
Writer(s):
nayobi paul womi.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders.
No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.