LastKing – Best Life (feat. Balloranking) Lyrics

LastKing – Best Life (feat. Balloranking) Lyrics
Best Life
LastKing (feat. Balloranking)
    Lyrics copied!
    Best Life Album Art
    "Best Life." - LastKing (feat. Balloranking)

    Album: Best Life (feat. Balloranking) - Single
    Track No: 01
    (Monica rora, make you no vomit for my Benz)
    Hmm
    (Now, when you hear Baba don butter my bread)
    Hmm-hmm
    (Dem say na my matter you dey carry for your head)
    Ahh, ahh-ahh
    (Tell me where you dey, brother man when everythin' red?)
    I am Balloranking
    Popo ri popo po
    Hmm
    LastKing no dey panic
    (Sha-Shakablaka)
    How many is the life?
    Malo wa ile aye mo'ya
    Me just wan live my best life
    O jaare, make I cool my temper
    Ah, tell me wetin I dey find?
    If I don get raba
    Although, kos'oun t'amu wa aye
    Nothin' we go carry go
    But, if you see me for my ride
    Shey you no go gimme number?
    Eleda maami, gbami, kin ma-ma m'ofo
    Even I know dem be talkin' about me (hmm-hmm)
    Young Fela no dey envy, ah (Fela no dey envy)
    Me don moll up mi worries (don moll up mi worries)
    'Cause tomorrow no dey promise, oh-yeah, yeah
    Even I know dem be talkin' about me (hmm-hmm)
    Young Fela no dey envy, ah (Fela no dey envy)
    Me don moll up mi worries (me don moll up mi worries)
    'Cause tomorrow no dey promise, oh-yeah, yeah
    Monica, rora make you no vomit for my Benz (Benz)
    Now, when you hear Baba don butter my bread (bread)
    Them say na my matter you dey carry for your head (head)
    Tell me where you dey, brother man when everythin' red?
    Monica, rora make you no vomit for my Benz
    Now, when you hear Baba don butter my bread
    Them say na my matter you dey carry for your head
    Tell me where you dey, brother man when everythin' red?
    I no get anythin' (get anythin')
    But, if you gimme money, I will collect oh (will collect oh)
    Na grace of Allah I dey use (I dey use)
    I no get anythin' (I no get anythin')
    No dey vex for me oh, my Gee (my Gee)
    None of my struggle wey you dey see
    Mo gbadun, no mean say e easy
    Melo l'enu fe so t'oju mi o'ti ri?
    Dem say na Yolo (Yolo)
    Young fellow dey shadow (shadow)
    Ahh, melo mo fe ro?
    Omo oro fe ra Camaro oh
    I no wan be hungry man
    "At all" lon mu mi daro
    You gat show crazy for Lagos
    Eyan Black Camaru
    (E feri werey, you want to see crazy)
    I no wan be hungry man
    "At all" lon mu mi daro
    You gat show crazy for Lagos
    Eyan Black Camaru
    How many is the life? (hmm, life)
    Malo wa ile aye mo'ya (wa ile aye mo'ya)
    Me just wan live my best life (my best life)
    O jaare, make I cool my temper (cool my temper)
    Ah, tell me wetin I dey find? (I dey find)
    If I don get raba
    Although, kos'oun t'amu wa aye
    Nothin' we go carry go
    But, if you see me for my ride
    Shey you no go gimme number?
    Eleda maami, gbami, kin ma-ma m'ofo
    Even I know dem be talkin' about me (dem be talkin' about me)
    Young Fela no dey envy, ah (Fela no dey envy)
    Me don moll up mi worries (me don moll up mi worries)
    'Cause tomorrow no dey promise, yeah-yeah
    Even I know dem be talkin' about me (dem be talkin' about me)
    Young Fela no dey envy, ah (hmm, hmm)
    Me don moll up mi worries (hmm-hmm)
    'Cause tomorrow no dey promise, oh-yeah, yeah
    Monica, rora make you no vomit for my Benz
    Now, when you hear Baba don butter my bread
    Them say na my matter you dey carry for your head
    Tell me where you dey, brother man when everythin' red?
    Monica, rora make you no vomit for my Benz
    Now, when you hear Baba don butter my bread
    Them say na my matter you dey carry for your head
    Tell me where you dey, brother man when everythin' red?
    Hmm-mm
    Mo wa je, mo l'ojoro
    When you hear me, ko gb'oro
    (Oh-Oh-Oh my God, it's Fynest Roland on the beat)

    Writer(s): Balogun Olamilekan.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Best Life

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!