Lasmid & Tml Vibez – meet 4 corner (Live) Lyrics

Lasmid & Tml Vibez – meet 4 corner (Live) Lyrics
meet 4 corner (Live)
Lasmid & Tml Vibez
    Lyrics copied!
    meet 4 corner (Live) Album Art
    "meet 4 corner (Live)." - Lasmid & Tml Vibez

    Album: Sweet Songs 4 You (Pocket Stage Concert - Live)
    Track No: 06
    Oh beautiful girl you know you make me feel so happy
    Your body make I de go wild, ɔdɔ eh
    Skin tight and I know you no know how much you mean to me yeah
    Your body make I dey go mad
    Babe you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    You know that you for meet me for side ɔdɔ baby ah
    You for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    And you know that you for meet me for side
    Oh baby you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    And you know that you for meet me for side ɔdɔ baby ah
    Babe you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    You know that you for meet me for side
    Pretty, pretty
    You do me freaky, freaky
    Mi o ma loju meji
    Oooo ooo ooo my baby
    Ṣe make I lap your side
    Bo ti ẹ jẹ last supper
    Ṣo mọ pe star boy lawa
    Wọn da duro ma lo ja
    Oh baby shine your eye
    Me no fit shine your light
    Aṣabi ṣa dollar
    Ọga duro ma lọ ja
    Ma lọ ja
    Ma lọ ja
    Baby ma lọ ja rara
    Babe you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    You know that you for meet me for side ɔdɔ baby ah
    Babe you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    You know that you for meet me for side
    Oh baby and you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    And you know that you for meet me for side ɔdɔ baby ah
    Babe you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    And you know that you for meet me for side
    Oh baby you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    And you know that you for meet me for side ɔdɔ baby ah
    Babe you for meet me for corner kɛkɛ
    And I know
    And you know that you for meet me for side
    Oh baby you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    And you know that you for meet me for side ɔdɔ baby ah
    Babe you for meet me for corner kɛkɛ
    I know
    And you know that you for meet me for side

    Writer(s): Timileyin Sulaimon & Nathaniel Lasmid Owusu.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    meet 4 corner (Live)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!