Lasmid & Tml Vibez – ghana jollof (Live) Lyrics

Lasmid & Tml Vibez – ghana jollof (Live) Lyrics
ghana jollof (Live)
Lasmid & Tml Vibez
    Lyrics copied!
    ghana jollof (Live) Album Art
    "ghana jollof (Live)." - Lasmid & Tml Vibez

    Album: Sweet Songs 4 You (Pocket Stage Concert - Live)
    Track No: 02
    Jọ, woju mi my baby
    Fe mano na menfe wo bi
    Fe mano na menfe wo bi baby
    Jọ, woju mi my baby
    Fe mano na menfe wo bi
    Fe mano na menfe wo bi baby
    Amina oh oh
    Ẹlẹ ma sọ pe "o to o"
    You dey burst my bolo
    Shawty make we fire go oh
    Make we fire go oh
    Khadija oh oh
    (Khadija)
    She dey different caliber oh
    (Caliber)
    Dangerous animal oh
    (Animal)
    Shawty make we carry go oh
    Make we carry go
    This your bikini (ɔdɔ)
    E dey kill dem (Bọbọ)
    Twist your body like wọwọ
    O dun Ghanian (Jollof)
    This your bikini (ɔdɔ)
    E dey kill dem (Bọbọ)
    Twist your body like wọwọ
    O dun Nigerian (Jollof)
    Jọ, woju mi my baby
    Fe mano na menfe wo bi
    Fe mano na menfe wo bi baby
    Jọ, woju mi my baby
    Fe mano na menfe wo bi
    Fe mano na menfe wo bi baby
    If them say I de use you de play na lie
    If I lie to you I swear to God na die
    Fine girl me I no de kiss and tell akai
    Hello, I want chop wetin your mama dash you
    Girl I was a killer when I saw you with my eyes
    Closed and my mind opened in the sky
    You covered all of the darkness with your light
    For me that be why I say I no fit leave you
    Khadijah oh
    Woso ma me na nnɛ mene wo oo
    Pu wo to ma me ma me ndi wo oo
    Make we carry go o
    Make we carry go oo
    This your bikini (ɔdɔ)
    E dey kill dem (Bọbọ)
    Twist your body like wọwọ
    O dun Ghanian (Jollof)
    This your bikini (ɔdɔ)
    E dey kill dem (Bọbọ)
    Twist your body like wowo
    Odun Nigerian (Jollof)
    Jọ, woju mi my baby
    Fe mano na menfe wo bi
    Fe mano na menfe wo bi baby
    Jọ, woju mi my baby
    Fe mano na menfe wo bi
    Fe mano na menfe wo bi baby

    Writer(s): Timileyin Sulaimon & Nathaniel Lasmid Owusu.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    ghana jollof (Live)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!