Idowest – NGNP (feat. Zlatan) Lyrics

Idowest – NGNP (feat. Zlatan) Lyrics
NGNP
Idowest (feat. Zlatan)
    Lyrics copied!
    NGNP Album Art
    "NGNP." - Idowest (feat. Zlatan)

    Album: NGNP (feat. Zlatan) - Single
    Track No: 01
    Nak
    Ekaette (no girlfriend no problem)
    Ekaette (Idowest awa mafia)
    If you're single stop searching (je omo, je omo)
    Nakademus
    No girlfriend, no problem (no problem)
    I'm single not searching (I'm single not searching)
    No girlfriend, no problem (no problem)
    I'm single not searching (I'm single not searching)
    No girlfriend, no problem (no girlfriend)
    I'm single not searching (I'm single not searching)
    No girlfriend, no problem (astala, astala)
    I'm single not searching
    Iyawo social media (iyawo social media)
    Welcome to Philadelphia
    500k followers, Iphone 11 promax, ko de fe lo Nokia
    Cook indomie you no sabi (Funke!)
    But she dey yankee
    All boyfriend wey dey worry
    Oya pack money make you happy
    No girlfriend, no problem
    I'm single not searching
    No girlfriend, no problem (no girlfriend, no problem)
    I'm single not searching
    No girlfriend, no problem (no girlfriend, no problem)
    I'm single not searching
    No girlfriend, no problem
    I'm single not searching
    Bi mo se la lawyer, ni mo se la dokito
    Influencer ko won yapa, won po
    Iya alase mo pe ole binu si
    O mo pe baba lase ma n f'opolo si
    No girlfriend no problem
    If you get instablog go help you cast them
    I write exam but not to get girlfriend
    I carry expo still I no still pass them
    I follow you follow, I thunder score joromi
    Relationship ke, I just wan kolobi
    Kolobi, kolobi, kolobi, kolobi, kolobi
    Kolobi, relationship ke
    No girlfriend no problem
    Na everyday we dey settle matter
    I'm single not searching
    No be by bobby, comot wrapper
    No girlfriend no problem
    Aunty Jaruma lo ko yamata
    I'm single not searching
    No girlfriend, no problem
    I'm single not searching (Baby what are we?)
    No girlfriend no problem
    I'm single not searching
    No girlfriend, no problem
    I'm single not searching
    No girlfriend, no problem
    I'm single not searching (Baby what are we now?)

    Writer(s): Idowest.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    NGNP

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!