Ma-Ma-Mastakraft on the beat
Woah, woah, woah, woah
Iyee eh eh
Ahn ahn ahn ahn (Mr Flavour)
Iyee oh oh
I salute you, oh my baby, Carolina
I gbadun your style, oh my baby, Carolina
The way wey she dey shake up her low waist
The way wey she dey shake up her backer
I'm ready to spend all my money, just to get a taste of her waist oo
Carolina, Carolina, Carolina, Carolina
She too fine pass her friends oh, Carolina (Carolina)
She make sense pass her friends oh, Carolina (Carolina)
The way wey she dey shake up her low waist
The way wey shе dey shake up her backеr
I'm ready to spend all my money, just to get a taste of her waist oo
Nekwa Carolina, baby (Ife i na-eme)
Oya whine am for me oo (Caro baby)
Nekwa Carolina, baby (Ife i na-eme)
Oya shake am for me oo (Caro baby)
Baby, Carolina, baby (Ife i na-eme)
Carolina, baby (Caro baby)
Baby, Carolina, baby (Ife i na-eme)
Carolina, baby (Caro baby)
The way wey she dey shake up her low waist
The way wey she dey shake up her low waist
The way she dey rolling her waist
She dey make me dey craze oh, Carolina
The way wey she dey kpakpakpa dey go
The way wey she dey selense dey go
The way wey she dey whine am go down, down low, baby
The way wey she dey jejeje dey go, dey want me to dey throw-way
I'm ready to spend all my money, just to get a taste of her waist oo
Nekwa Carolina, baby (Ife i na-eme)
Oya whine am for me oo (Caro baby)
Nekwa Carolina, baby (Ife i na-eme)
Oya shake am for me oo (Caro baby)
Baby, Carolina, baby (Ife i na-eme)
Carolina (Caro baby)
Baby, Carolina, baby (Ife i na-eme)
Carolina, baby (Caro baby)
Caro egbukweenụ mụ, ewoo, Caro nnwa oo
Caro egbukweenụ mụ, ewoo, anwụọlanụ mụ oo
Anywhere I enter, eewu chi m oo, ọ na-afịọ oo
Anywhere I go, eewu chi m oo, ọ na-afịọ, ọ na-afịọ
Caro nnwa, ọ na-afịọ, ọ na-afịọ, ọ na-afịọ
Ọ na-afịọ oo, ọ na-afịọ, Caro nnwa oo, ọ na-afịọ
Nekwa Carolina, baby (Ife i na-eme)
Oya whine am for me oo (Caro baby)
Nekwa Carolina, baby (Ife i na-eme)
Oya shake am for me oo (Caro baby)
Baby, Carolina (Ife i na-eme)
Carolina, baby (Caro baby)
Baby, Carolina (Ife i na-eme)
Carolina, baby (Caro baby)
Nekwa Carolina, baby (Ife i na-eme)
Oya whine am for me oo (Caro baby)
Nekwa Carolina, baby (Ife i na-eme)
Oya shake am for me oo (Caro baby)
Baby, Carolina (Ife i na-eme)
Carolina, baby (Caro baby)
Baby, Carolina (Ife i na-eme)
Carolina, baby (Caro baby)
Yeah, Carolina, baby
Carolina, baby
Carolina, baby
Carolina, baby
Carolina, baby
Writer(s):
Chinedu Izuchukwu Okoli.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders.
No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.