Dremo – I Know Now (feat. Teni) Lyrics

Dremo – I Know Now (feat. Teni) Lyrics
I Know Now
Dremo (feat. Teni)
    Lyrics copied!
    I Know Now Album Art
    "I Know Now." - Dremo (feat. Teni)

    Album: I Know Now (feat. Teni) - Single
    Track No: 01
    Fuck all you **** I did it alone
    I'm on the move they ain't stopping the motion
    Mi o mọ o
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    No one go call you to show you the ropes
    Give you direction to follow the road
    No one go ginger you, ginger yourself
    So many things wey I no know but I know now
    So everybody dey carry akpor for everybody but nobody bin dey talk
    All of una bin dey wait for man-to-man challenge before dem go start to dey do hip-hop
    Dem no wan give me my flowers I uproot the garden
    I show them I got it
    They know I'm their daddy
    I turn dem to baki
    I smoke dem like Cali
    There's no dilly-dally
    They call me codename
    I did not know who I was but now I know say me, I was ordained
    Erigga dey pour the world spit me, I dey cause the world pain
    Flow wey dey high dem like cocaine
    I did not know but I know now
    I be Canada, dem be Arizona
    The Barney love me, I friendzone am
    She no dey on point, Areola
    They think say dem shenk me but for here choke like I cannot breathe, I be Ilona
    Dem turn rap to caricature
    But now wey jungle don mature
    We go know now
    Na who be Benz or Corolla
    Who be Eyimba or Barcelona
    We go know
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    No one go call you to show you the ropes
    Give you direction to follow the road
    No one go ginger you, ginger yourself
    So many things wey I no know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    No one go call you to show you the ropes
    Give you direction to follow the road
    No one go ginger you, ginger yourself
    So many things wey I no know but I know now
    I know pain, I know pleasure
    I know Ngozi, I know Treasure
    All the time wey I give, my all the things wey I do, money no fit measure
    You throw away face when you see my effort
    No open mouth when you see me my mess up
    O ya now, welcome to my TED Talk
    Collect pen, sit down, pay attention
    I'm talking 'bout you, you, you
    Wey bin doubt me and my crew
    Shout out Flowolf, that be my dude
    Shout out Peru and Mayorkun
    Dem wan my location, dem wan know my address
    Your name no be baddest, no send you regardless
    Might link up 001 pull up to his palace
    When Baba don active, you know it's a madness
    Ṣe you dey hear?
    You dey whine?
    Dem know that I'm back I be like your spine
    Doubting the code, you know it's a crime
    Flow wey dey super, the stars don align
    No give me your problem, I carry my cross
    See what I deserve and I take it by force
    We no be like them, they no be like us
    I know my friends, I know my opps
    We go know
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    No one go call you to show you the ropes
    Give you direction to follow the road
    No one go ginger you, ginger yourself
    So many things wey I no know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    I did not know but I know now
    No one go call you to show you the ropes
    Give you direction to follow the road
    No one go ginger you, ginger yourself
    So many things wey I no know but I know now

    Writer(s): Aboriomoh Femi Raymond & Teni.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    I Know Now

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!