I know we just friends without the benefits
But I see how he treating you, mehn, that shit make me sick
And yo, in total, you a 10
And I ain't even trying to gas you up
None of that filling station shit
Girl, you in a one sided relationship
He knows you gon take him back, so he gon take a piss
You can't keep living you life like this
Me wey be man sef, e reach to talk sey guys ain't shit
Walai
I don't know why you think that I'm playing with you
I love you like my mama, treat you like my baby sister
More happiness, less drama
That's the shit I cultivate, I'm feeling like the best farmer
Whatever it takes to make you smile, lil mama
This is how lovely it tastes, its more sweet, less sour
Yeah
Girl, if you gree for me now I
Swear sey you go dey in good hands
Akanchawa
Gbe, gbe, geb o
I know sey dem lie to you girl so many times
And you you don believe am
I know sey dem whine you so many times
But me I come deliver
Come deliver you o
Like pastor Chris Oyakhilome, I dey o
I say me I go dey o
Try my best
Me I no go form like sey I too holy o
'Cos I no holy o
I no holy pass o
Holy pass o, holy pass o
Holy pass o
I no holy pass o
Holy pass o, holy pass o
Holy pass o
But I wan try o
I wan try o, I wan try o
I wan try o
I no holy pass ohh-ah-eh
Tell me what you want?
Shey na money? Shey na love?
Shey na gbola? Shey na trust?
Let me know 'cos you deserve it all
You more than enough
Relationship no be by force
If it ain't working anymore
You should let it go
Ima tell you my intentions
I put in work, you a diamond in the rough, you got potentials
And you know sey time dey precious
You need to spend it with people that make you feel special
Mehn, your guy is a sucker, girl, I can't even lie
Blame his fuck ups on his zodiac sign
You said he said he is indecisive, double faced, over anxious, inconsistent, 'cos he Gemini
He a bozo, mehn, I can't even lie
Cheating on you, lying to you, making you cry
Baby, I'm just saying, you could do better
Gbe, gbe, geb o
I know sey dem lie to you girl so many times
And you you don believe am
I know sey dem whine you so many times
But me I come deliver
Come deliver you o
Like pastor Chris Oyakhilome, I dey o
I say me I go dey o
Try my best
Me I no go form like sey I too holy o
'Cos I no holy o
I no holy pass o
Holy pass o, holy pass o
Holy pass o
I no holy pass o
Holy pass o, holy pass o
Holy pass o
But I wan try o
I wan try o, I wan try o
I wan try o
I no holy pass ohh-ah-eh
Writer(s):
Akujobi Chimezie Elvis, Emmanuel Peter Usman & Aboriomoh Raymond.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders.
No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.