Yeah
(All I can say na say dem know-)
(We send their papa)
Codename
(All I can say na say dem know oh-ohh)
(We send their mama)
Yeah (all I-, all I-)
Uhn
Una no know say fuel na 1,500 ábi?
E don dey red for una side ábi? (Alright)
You dey go rally for rice, instead make you fight for your right
Ọmọ, na una papa sabi (aya-ya)
Show dem tear gas, show dem tear gas (show dem tear gas, yeah)
I no trust anything wey be federal (ájè)
Even Muhammed lie during End SARS
Dem be liars, than a buala
Let's talk about the bandit, attack a hundred plus people killed in Kwara massacre
Over 150 worshippers adopted in Kaduna, Maiduguri bombing was March
People just dey die throway (Jesu)
But the government dey see am, they look away
Make we dey voice out like VDM and Sowore
We dey solid enough to show wèrèy (alright)
Òyá, make we talk about light situation
Band A people stills need generator, ah
Light of the world in the mud
'Cause few weeks ago, I still hook for elevator
To rent apartment for Island, e don cost
E dey touch everybody, even landlord
Na every year dem dey triple the cost
And government dey watch, they don't really care about us
(All I can say na say dem know-), yeah
(We send their papa), they no send, they no send
Ṣè you dey hear?
(All I can say na say dem know oh-ohh)
(We send their mama), down
(All-All, all I-)
Abeg, I want a quick answer
Does Blessing CEO really have cancer?
Is Tonto Dikeh really a pastor?
Ṣè dem carry Mirabel go police station?
New tat rules, but my pocket the same
They still wan collect from us, when nothing has changed
Thirty-five percent of what I earn is the same
Broad day light robbery, a shame (a shame)
(All I-)
Dem dey fix the road for Lekki-Epe, eh
Is it because the election is near? Eh
Nonsense (mm), yeye government (mm)
Dem don dey pay people wey dey create content (ṣè you dey hear?)
Na only music and football wey still dey give us joy, say Naija never spoil, ájè
We no quality for World Cup, but it's not the end of the world, una still dey ball, ájè
If you dey cry, make you dey see
Suffering and smiling, 'cause of the picks you dey support
Na so-so rice dem dey share for this street
At least King Charles knows about our jollof (all I-)
Naija no dey carry last, no be today (no be today, uh)
Na we dey turn up, energy dey (energy)
At the end of the day, na the country be the case
But, government wan chop all the National cake (una dey craze)
(All I can say na say dem know-)
(We send their papa)
(All I can say na say dem know oh-ohh)
(We send their mama)
Writer(s):
Aboriomoh Raymond.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders.
No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.