Pa mi o, pa mi o
Only Wizzy baby be your daddy o, daddy o, hmm-mm
Because me I no get time, pa mi o, hmm-mm
Baby, don't kill my vibe, pa mi o
Ṣe we go make am 'til the morning?
Omalicha, make I fun ẹ ni love jẹ' ka sọrọ dalẹ, mo gbe o
If we do am, make we sofry now
'Cause all my money I go give titi lailai, a ma ṣaye o, mo gbe o, woah woah woah
Ebelebe o
Say your love is so insane o
Na only you wey fit tame o
This my head wey dey craze o
Baby girl, for you, I'm mad all the time o
Dem no fit quench our flame o
I'm now free to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things you dey make me do now
Go shawty, don't treat me like a fool now, oh baby
Baby girl, I no be ju now, go slowly
Na me be one for you now
Say every morning, every night, every day, oh my baby
Pa mi o, pa mi, pa mi, pa mi
O fẹ pa mi, pa mi, pa mi, pa mi o
Oh, pa mi, pa mi, pa mi, pa mi o
O fẹ pa mi o, pa mi, pa mi o
Me say no, say no
Somebody call the popo (Popo)
I want to report a murder case (Murder)
Somebody call the popo on my baby o
One man down on the love highway (Oh no)
Kini ma ṣe o? Ọmọ dudu fẹ pa mi o
Look what you done to me
Look what you done to me, oh why, oh why
Somebody call the popo, (Popo)
This love e go make me commit o
My baby o, do me tender, olomi o
Oh why?
Pa mi o, pa mi, pa mi, pa mi o
O fẹ pa mi o, pa mi o, pa mi o, pa mi (AG baby is your baby)
Oh, pa mi, pa mi, pa mi, pa mi o
O fẹ pa mi o, pa mi, pa mi o
Melatonin overdose
One shot only I have to go
I get high when my life is slow
'Cause up there it just feels like home
Everywhere marama o
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe o
You can't kill my vibe o
Pa mi o, pa mi o
Only Wizzy baby be your daddy o, daddy o, hmm-mm
Because me I no get time, pa mi o
Baby, don't kill my vibe, pa mi o
Writer(s):
DJ Tunez, Wizkid, Adekunle Gold, Omah Lay.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders.
No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.