DJ Jimmy Jatt – Chase (feat. Burna Boy) Lyrics

DJ Jimmy Jatt – Chase (feat. Burna Boy) Lyrics
Chase
DJ Jimmy Jatt (feat. Burna Boy)
    Lyrics copied!
    Chase Album Art
    "Chase." - DJ Jimmy Jatt (feat. Burna Boy)

    Album: Chase (feat. Burna Boy) - Single
    Track No: 01
    Dem make me move like that
    Iyoo
    Dem make me feel my glass
    Iyoo
    It's so spectacular
    Iyoo
    And when you Waka pass
    Iyoo
    And if you are too far
    Iyoo
    I carry binoculars
    Iyoo
    I gats to see the
    Iyoo
    I must to see the
    Iyoo
    She say make I no worry
    Say she go tell her daddy o
    Say she go add spice and curry o
    Wetin happen
    Wetin happen
    Tell them i'm bad and Chase
    Anytime they see my face
    Sometimes me sef I gats cooperate
    Omo I no complain
    They must know something about my face
    And something about my ways
    Wey dey make all the girl dem craze
    Omo I no complain
    So fun mi pe o mo po je kan wole
    Even bend down wey dey come my way
    Mathematics teacher dem dey
    Nurse and doctors sef dey
    Omo Governor dey
    Omo ambassador dey
    Won ki gbe fon fun ree
    E gba mi o
    Won wa mi o (E gba mi o)
    Jimmy Jatt o
    E gba mi
    Won ko mi je bi Garri o
    Tun wa mi o (Gba mi o)
    Jimmy Jatt o
    Girl I say me moving very proper
    So dem see me like a helicopter
    Treat them very proper
    So Imma treat them like every doctor
    I am no impostor
    So my time would cost her
    Girl I eat me up like pasta
    Want make you be their sponsor
    Waiting for my answer
    Do you believe in monsters
    So make me [.] monster
    When you and me still dragging
    This girl
    Don't leave me for wagging
    This girl
    We can drop bragging
    This girl
    That anything can happen
    This girl
    When I know time is flashing
    I call it magic anytime they ask me
    Say she bragging smoking that shit
    You know say Burna burn them like acid
    Tell them i'm bad and Chase
    Anytime they see my face
    Sometimes me sef I gats cooperate
    Omo I no complain
    They must know something about my face
    And something about my ways
    Wey dey make all the girl dem craze
    Omo I no complain
    So fun mi pe o mo po je kan wole
    Even bend down wey dey come my way
    Mathematics teacher dem dey
    Nurse and doctors sef dey
    Omo Governor dey
    Omo ambassador dey
    Won ki gbe fon fun ree
    E gba mi o
    Won wa mi o (E gba mi o)
    Jimmy Jatt o
    E gba mi
    Won ko mi je bi Garri o
    Tun wa mi o (Gba mi o)
    Jimmy Jatt o

    Writer(s): Jimmy Jatt Amu.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Chase

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!