Boysarie & BhadBoi OML – Airdrop Lyrics

Boysarie & BhadBoi OML – Airdrop Lyrics
Airdrop
Boysarie & BhadBoi OML
    Lyrics copied!
    Airdrop Album Art
    "Airdrop." - Boysarie & BhadBoi OML

    Album: Airdrop - Single
    Track No: 01
    Boysarie come on
    Eh eh Omo ola
    The kind money wey me pray for
    Wey go make me dey top
    Won ni 2 mi ge 4
    Boysarie no dey stop
    Every night me dey ball
    Carry money go club
    Big head like ednut
    Alaroka won so
    Sebi won ni omo yen nkorin
    Bad belle acting corny
    All my plans dey on money
    Sebi won fe ma tan mii
    Oro owo mbe lokan mi eh
    Mo fi jo mummy mi
    E gbo kilo kan mi
    So far I'm making money
    I say don hustle still no get holiday
    Now wey the money don Dey
    Omo ope me gats jaiye
    Who no get no fit show case
    Broda shey you fit relate
    Broda man you fit relate oo
    Uhn ahh
    Sarie nkan ra
    Spitting fire
    Hitting harder
    See big lamba
    Give me jhara
    Wire my aza
    I no tire
    See my dia
    Bring tester
    I no fit japa oh na
    I no fit japa Uhn ahh
    Beku lo loko bi pakute ni
    Make dem call popo
    I Dey for adugbo mi eh
    Won lo mbe simi
    Won lo shawawi
    Holy Micheal wa loda
    Kowa ba won wi
    They don see say life is crazy
    Won o mo pe Olorun lo pe mi
    I no Dey fear mabi beji
    Epo wa lowo mi
    Mo lomo ti mo ngbe ha nu
    O ni kin ma fowo kan ohun
    O ni ara nkan ohun
    O nse bi ara orun
    I say don hustle still no get holiday
    Now wey the money don Dey
    Omo ope me gats jaiye
    Who no get no fit show case
    Broda shey you fit relate
    Broda man you fit relate oo
    Uhn ahh
    Sarie nkan ra
    Spitting fire
    Hitting harder
    See big lamba
    Give me jhara
    Wire my aza
    I no tire
    See my dia
    Bring tester
    I no fit japa oh na
    I no fit japa Uhn ahh
    I say I don hustle kowo nla wole
    Now wey the money don Dey
    Omo Ope gats to show case
    Omo Ope gats to jaiye
    Broda mi you fit relate
    Broda man you fit relate oo
    Uhn ahh ahn
    Boysarie come on

    Writer(s): Oluwaseun Oyeku & Akinyinka Kuham Oladimeji.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Airdrop

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!