Ayomide Sounds – Yawa Dey (Remix) [feat. Zlatan] Lyrics

Ayomide Sounds – Yawa Dey (Remix) [feat. Zlatan] Lyrics
Yawa Dey (Remix)
Ayomide Sounds (feat. Zlatan)
    Lyrics copied!
    Yawa Dey (Remix) Album Art
    "Yawa Dey (Remix)." - Ayomide Sounds (feat. Zlatan)

    Album: Yawa Dey (Remix) [feat. Zlatan] - Single
    Track No: 01
    Ibile Kapatcumarimari Tcupaku
    O baby, o baby Astalavi
    You leaving my head, you no pay rent
    You killing me slow (killing me slow)
    Chop all my sweat, I no regret
    Killing me oo (okay)
    (Killing me o)
    I carry your matter for head
    Like sey na bone straight, shey you know, you know (o baby)
    You know know know know know
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey (gbe body e)
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey
    Ah ah eh yawa (o baby, o baby)
    Ah ah eh yawa dey
    If you no gree person GO DIE
    Sey I fit dey without you BABY NA LIE
    If na wetin money GO BUY
    E dey ground, I no like to dey BUGA
    Make we come be like bread and butter
    FOR BETTER FOR WORSE
    ANYWHERE NI ANYWHERE DA
    Looto won yapa ni Ikeja
    But you are the special fish in the river
    Everytime we link up
    I dey pray to Jesus 'cos I know you are the one for me
    Baby biko answer me, ah
    Malo go funny, my baby, my baby, yawa go dey oo
    You leaving my head
    You no pay rent, you killing me slow (killing me slow)
    Chop all my sweat
    I no regret, killing me oo (killing me oo)
    I carry your matter for head
    Like sey na bone straight (bone straight), shey you know, you know
    You know know know know know
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey (o baby)
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey (ah)
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey
    Ah ah eh yawa (yawa dey)
    Ah ah eh yawa dey
    You don chook person, shey you know you don wound person
    You don chook person, omo shey you know I don learn lesson
    I wan dey for you, fuck you bad
    And you killing me slow (I wan dey for you)
    When nobody fit to dey dey dey dey (no fit dey for you)
    Oh oh oh oh oh oh (Orente baby)
    Na you dey cut my liver (I wan dey for you, I wan deyyyy for you)
    You leaving my head, you no pay rent, you killing me slow (yeh)
    Chop all my sweat, I no regret
    Killing me oo (chii)
    I carry your matter for head
    Like sey na bone straight (bone straight)
    Shey you know, you know, you know know know know know
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey
    Ah ah eh yawa
    Ah ah eh yawa dey

    Writer(s): Ayomide Sounds & Zlatan.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Yawa Dey (Remix)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!