9ice – Pariboto Lyrics

9ice – Pariboto Lyrics
Pariboto
9ice
    Lyrics copied!
    Pariboto Album Art
    "Pariboto." - 9ice

    Album: Pariboto - Single
    Track No: 01
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    J17 (èmí kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    E dey my body (èmí kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    E dey my body (èmí kọ' Ọlọ'run ni o)
    E dey my body if I fall if I rise
    And I waste my time, ah
    E dey my body if I party all the time
    And I follow behind
    So incline
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    E dey my body
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Ó wà lára mi
    Pariboto wey dem mofo
    Wọ'n sọ p'ón fó, ẹ gbọ' ta l'ón fó
    Pariboto bó lekoko
    Màá l'agogo ti ma fi lówó
    B'wọ'n ṣòjóró ma polongo
    Pariboto, ma ṣofintoto
    Ajé lomuni i pẹ'kọrọ
    Excuse no dey for my mistakes
    I dey say goodbye to all my disgrace
    E dey my body if I fall if I rise
    And I waste my time, ah
    E dey my body if I party all the time
    And I follow behind
    So incline
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    E dey my body
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Ó wà lára mi
    When my body come jam your body
    This kind party na for the sisi
    Everybody make we join body
    Make dem ladies hold their body
    Oya pariboto riboto
    Everybody get problem
    Pariboto riboto
    Na how we go come solve dem
    Live your life the way you want
    Make you no care oh
    Dance and forget your sorrow
    Dance and forget oh, óyá
    E dey my body if I fall if I rise
    And I waste my time, ah
    E dey my body if I party all the time
    And I follow behind
    So incline
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    E dey my body
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Ó wà lára mi
    Èmi kọ' Ọlọ'run ni o
    Èmi kọ' Ọlọ'run ni o
    Èmi kọ' Ọlọ'run ni o
    Èmi kọ' Ọlọ'run ni o
    Èmi kọ' Ọlọ'run ni o
    Èmi kọ' Ọlọ'run ni o
    Èmi kọ' Ọlọ'run ni o
    Èmi kọ' Ọlọ'run ni o
    Oya, e dey my body if I fall if I rise
    And I waste my time, ah
    E dey my body if I party all the time
    And I follow behind
    So incline
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    E dey my body
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Pariboto riboto
    Ó wà lára mi
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)
    (Èmi kọ' Ọlọ'run ni o)

    Writer(s): Alexander Abolore Adegbola Akande.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Pariboto

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!