9ice – I Wonder Lyrics

9ice – I Wonder Lyrics
I Wonder
9ice
    Lyrics copied!
    I Wonder Album Art
    "I Wonder." - 9ice

    Album: Certificate
    Track No: 01
    I can see Eni Roy in the Georgia
    I can see Eni Roy in the max tool
    L can see Eni Roy in the school yeah
    No be today e don tey
    I can see Eni Roy in the presidency
    See Eni Roy in his excellency
    See Eni Roy everywhere
    No be today eh eh e don tey
    Ohhhhh
    I can see Eni Roy in the Georgia
    I just dey wonder baby
    Just dey wonder baby
    You dey take me higher baby
    I just dey wonder
    L just dey wonder baby
    Just dey wonder baby
    You dey take me higher baby
    I just dey wonder
    I always dey wonder
    What make me tell you the truth
    My heart strike like a thunder
    When I know I have you in here
    Sometimes I feel like a new year without you being by my side
    Ada me biko lo
    Ada me jowo ma yi lo
    Ada me please come tonight
    And I promise you everything will be alright
    Ogidi meregi why you dey treat me like this
    I dey trip for you pass my money
    I just dey wonder why you no wan take me as your lover
    I just dey wonder why you no wan take me to your mama
    I just dey wonder baby
    Just dey wonder baby
    You dey take me higher baby
    I just dey wonder
    I just dey wonder baby
    Just dey wonder baby
    You dey take me higher baby
    I just dey wonder
    Girl you don turn me to wonderer
    I go from Paco to Sabo se no be so
    I keep looking for you everywhere
    Talk about the love I gat for you no be joke
    Why must I be your part time lover
    Mo mo fo Ojuelegba you don dey polowo
    The love wey I get for you baby no be joke
    Me as I am I no dey post
    Cause I taught you how to love but e never does
    All you ever know is how to have fun and get along
    I just dey wonder baby why you no wan take me as your lover
    I just dey wonder why you no wan take me to your mama
    To you mama, to your mama
    To you mama, to your mama
    To you mama, to your mama
    To you mama, to your mama
    I just dey wonder baby
    Just dey wonder baby
    You dey take me higher baby
    I just dey wonder
    I just dey wonder baby
    Just dey wonder baby
    You dey take me higher baby
    I just dey wonder
    I always dey wonder
    What make me tell you the truth
    My heart strike like a thunder
    When I know I have you in here
    Sometimes I feel like a new year without you being by my side
    Ada me biko lo
    Ada me jowo ma yi lo
    Ada me please come tonight
    And I promise you everything will be alright
    Ogidi meregi why you dey treat me like this
    I dey trip for you pass my money
    I just dey wonder why you no wan take me as your lover
    I just dey wonder why you no wan take me to your mama
    I just dey wonder baby
    Just dey wonder baby
    You dey take me higher baby
    I just dey wonder
    I just dey wonder baby
    Just dey wonder baby
    You dey take me higher baby
    I just dey wonder
    I just dey baby
    Keep wondering why I love you so baby
    Just dey wonder
    Just dey wonder
    Just dey wonder baby
    Just dey wonder

    Writer(s): Alexander Abolore Adegbola Akande.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    I Wonder

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!